Notice: Function _load_textdomain_just_in_time was called incorrectly. Translation loading for the shortcodes-ultimate domain was triggered too early. This is usually an indicator for some code in the plugin or theme running too early. Translations should be loaded at the init action or later. Please see Debugging in WordPress for more information. (This message was added in version 6.7.0.) in /home/naijagos/public_html/wp-includes/functions.php on line 6114
[LYRICS] 'Favour' - Tupi Runo - Naija Gospel

NEW RELEASE

[LYRICS] 'Favour' – Tupi Runo

[VERSE 1] As you dey see me so Papa God don bless me o
Everything wey I do now na so the hand of God just dey folo me oo
You dey see with your eyes you dey testify
As e dey make smile e dey make me dance oo
Favour dey folo me ooo
Everywhere when I go favour
Anything wey I touch favour
Any song wey I sing favour
Any laugh wey I laugh favour
Anything wey I do favour
Favour

[CHORUS] Favour dey folo me
Favour dey folo me oo
Everywhere when i go anything wey i do
Anything wey i touch favour dey folo me o 2x

[VERSE 2] My life e don better things don around
Because favour come my way everything
Everywhere when I go anything wey i do favour dey folo me
You say I say na God everybody say na him
Na so favour just dey tie me wrapper everywhere i go
Everywhere when I go favour
Anything wey I touch favour
Any song wey I sing favour
Any laugh wey I laugh favour
Anything wey I do favour
Favour

Favour dey folo me 2x
Everywhere when I go anything wey I do
Anything wey I touch favour dey folo me o

Turning around 3x around for my good 2x
Ewele (it has happened)
Favour favour favour dey folo me
Folo folo e dey folo folo

CLICK TO DOWNLOAD ‘FAVOUR’ BY TUPI RUNO

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Random Bible verse

He has shown you, O mortal, what is good. And what does the LORD require of you? To act justly and to love mercy and to walk humbly with your God.

LYRICS

More in NEW RELEASE

Exit mobile version