LYRICS

LYRICS:: Ebube Dike [Great God] – Temiloluwa

Intro skit:
Eh Eh! Mehn! I never see this kind God before o
This God nawa o, Ebube Dike abi wetin we dey talk for here
Abi how person go carry land put on top water and the water no soak the land?
Baba, U are great indeed
Ah! Ah! Seun Keys wetin happen now?
The song don end?
We just dey start now
Okay, okay, I don understand, I don understand
Verse 1:
Na You be the miracle working God
Beautiful ageless King
I am that I am, Ebube Dike
Your power parted the sea, maketh the blind to see
Akinkanju loju ogun (brave in battle)
Arogun ma tidi ni (One who never run from battle)
Call: Everybody join me hail am ooo
Resp: Ebube, Ebube Dike – 4x
Chorus:
Iwo l’atobiju (You are the Greatest) – 3x
Ko s’oba bi ire (no king like You) – 2x
Verse 2:
E don tay o, wey I don know say nobody like You
Alagbawi eda (man’s advocate)
Omimi mile migi oko (the one who shakes the earth and everything in it)
Onye na bi ozo (the soon coming king)
Chukwu oma (na You be the good God)
Onye we ike (the powerful God)
Kabio osi (King)
I throway salute oo (I salute You)
Your power parted the sea
Setteth the captives free
Akinkanju loju ogun (brave in war)
Arogun ma tidi ni (one who never run from battle)
Call: everybody join me hail am oo
Resp: Ebube, Ebube Dike 4x
Back to chorus 3x
Change in beat
Chorus:
Iwo l’atobiju (You are the Greatest) – 3x
Ko s’oba bi ire (no king like You) – 4x
Download song HERE

Click to comment

Share your thought

Contact us for this space NGHHP

More in LYRICS

Discover more from Naija Gospel

Subscribe now to keep reading and get access to the full archive.

Continue reading