Notice: Function _load_textdomain_just_in_time was called incorrectly. Translation loading for the shortcodes-ultimate domain was triggered too early. This is usually an indicator for some code in the plugin or theme running too early. Translations should be loaded at the init action or later. Please see Debugging in WordPress for more information. (This message was added in version 6.7.0.) in /home/naijagos/public_html/wp-includes/functions.php on line 6114
[LYRICS] "Oh Ya Love" – The Gratitude - Naija Gospel

UNCATEGORIZED

[LYRICS] “Oh Ya Love” – The Gratitude

Dem dey ask me say
How e take happen
I tell them duro
Shebi you wan hear my full story, duro
This boy you know before
Dem don write me off like say I nor dey book again
Dem carry me go back
You carry me, carry me go front
Dem carry me go ground
You carry me, carry me go up oh
Dem carry me go back
You carry me, carry me go front
Dem carry me go ground
You carry me, carry me go up oh

Woju woju, your love dey do them woju
Twinkle twinkle twinkle (you twinkle me like your superstar)
I feel the butterfly in my belle
You carry me on your wings
Say make I no waka with my leg
Oti se oo

[CHORUS] Oh your love
Oh your love
Oh your love
Oh your love

My mama tell me say make i no fall in love (fall in love)
My papa tell me say make i no fall in love (fall in love)
But as i see your love
I know that love is real
I gat to let them know (let them know)
I never see this love
I never see this kind of love (before)
You show me plenty love
You show me plenty ogbonge love (ahaan)

[CHORUS] Oh your love
Oh your love
Oh your love
Oh your love

No be lie no be joke I dey gyrate
Na favour just dey follow me
Everyday, everywhere I dey celebrate, leave am I like am like that
Oya dey can say anything
Excess love dey worry me
Amazing blessing dey follow me
Plenty goodies for me daily
Olisa dalu o dalu o dalu o
Na nke I mere eme
Olisa dalu o dalu o dalu o
Na nke I mere eme

Na this kind love dey make me go
Pampararampa (8x)

[CHORUS] Oh your love
Oh your love
Oh your love
Oh your love

CLICK HERE TO DOWNLOAD “OH YA LOVE” BY THE GRATITUDE

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Random Bible verse

Today in the town of David a Savior has been born to you; he is the Messiah, the Lord.

LYRICS

More in UNCATEGORIZED

Exit mobile version