Intro skit:
Eh Eh! Mehn! I never see this kind God before o
This God nawa o, Ebube Dike abi wetin we dey talk for here
Abi how person go carry land put on top water and the water no soak the land?
Baba, U are great indeed
Ah! Ah! Seun Keys wetin happen now?
The song don end?
We just dey start now
Okay, okay, I don understand, I don understand
Verse 1:
Na You be the miracle working God
Beautiful ageless King
I am that I am, Ebube Dike
Your power parted the sea, maketh the blind to see
Akinkanju loju ogun (brave in battle)
Arogun ma tidi ni (One who never run from battle)
Call: Everybody join me hail am ooo
Resp: Ebube, Ebube Dike – 4x
Chorus:
Iwo l’atobiju (You are the Greatest) – 3x
Ko s’oba bi ire (no king like You) – 2x
Verse 2:
E don tay o, wey I don know say nobody like You
Alagbawi eda (man’s advocate)
Omimi mile migi oko (the one who shakes the earth and everything in it)
Onye na bi ozo (the soon coming king)
Chukwu oma (na You be the good God)
Onye we ike (the powerful God)
Kabio osi (King)
I throway salute oo (I salute You)
Your power parted the sea
Setteth the captives free
Akinkanju loju ogun (brave in war)
Arogun ma tidi ni (one who never run from battle)
Call: everybody join me hail am oo
Resp: Ebube, Ebube Dike 4x
Back to chorus 3x
Change in beat
Chorus:
Iwo l’atobiju (You are the Greatest) – 3x
Ko s’oba bi ire (no king like You) – 4x
Download song HERE
LYRICS
LYRICS:: Ebube Dike [Great God] – Temiloluwa
More in LYRICS
-
[LYRICS] “Anya M Ahu Go” – Banor Onyenwezu Ft. Dynmar Star
All: Odi mma n’ezie (3x) Chukwu n’emelu m (God does for me) Ihe oma...
-
[LYRICS] “Child of God” – Sophia Eki
INTRO I’m a child of God, yeah VERSE 1 I am a shining light,...
-
[LYRICS] “Ekele O” – Mr M & Revelation
Mmuo ka mmuo ekele oh (great spirit I praise you) Ancient of days ekele...
-
[LYRICS] ‘Dwell’ – Makuo Israel
Dwell There’s a place I’d rather be Is at the feet of the master...