Notice: Function _load_textdomain_just_in_time was called incorrectly. Translation loading for the shortcodes-ultimate domain was triggered too early. This is usually an indicator for some code in the plugin or theme running too early. Translations should be loaded at the init action or later. Please see Debugging in WordPress for more information. (This message was added in version 6.7.0.) in /home/naijagos/public_html/wp-includes/functions.php on line 6114
LYRICS:: Ebube Dike [Great God] - Temiloluwa - Naija Gospel

LYRICS

LYRICS:: Ebube Dike [Great God] – Temiloluwa

Intro skit:
Eh Eh! Mehn! I never see this kind God before o
This God nawa o, Ebube Dike abi wetin we dey talk for here
Abi how person go carry land put on top water and the water no soak the land?
Baba, U are great indeed
Ah! Ah! Seun Keys wetin happen now?
The song don end?
We just dey start now
Okay, okay, I don understand, I don understand
Verse 1:
Na You be the miracle working God
Beautiful ageless King
I am that I am, Ebube Dike
Your power parted the sea, maketh the blind to see
Akinkanju loju ogun (brave in battle)
Arogun ma tidi ni (One who never run from battle)
Call: Everybody join me hail am ooo
Resp: Ebube, Ebube Dike – 4x
Chorus:
Iwo l’atobiju (You are the Greatest) – 3x
Ko s’oba bi ire (no king like You) – 2x
Verse 2:
E don tay o, wey I don know say nobody like You
Alagbawi eda (man’s advocate)
Omimi mile migi oko (the one who shakes the earth and everything in it)
Onye na bi ozo (the soon coming king)
Chukwu oma (na You be the good God)
Onye we ike (the powerful God)
Kabio osi (King)
I throway salute oo (I salute You)
Your power parted the sea
Setteth the captives free
Akinkanju loju ogun (brave in war)
Arogun ma tidi ni (one who never run from battle)
Call: everybody join me hail am oo
Resp: Ebube, Ebube Dike 4x
Back to chorus 3x
Change in beat
Chorus:
Iwo l’atobiju (You are the Greatest) – 3x
Ko s’oba bi ire (no king like You) – 4x
Download song HERE

Click to comment

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

Random Bible verse

Therefore, there is now no condemnation for those who are in Christ Jesus, because through Christ Jesus the law of the Spirit who gives life has set you free from the law of sin and death.

LYRICS

More in LYRICS

Exit mobile version